FUNNY
papa Akpos: I learn't your WAEC result is out.
Akpos: Daddy u remember Chidi wey dey carry first for our whole skul ba? he failed. . papa Akpos: dats terrible,wat happened? Akpos: U also remember Tosin wey dey tutor me 4 house ba? He failed too. papa Akpos: wats with d poor performance? Akpos: Daddy I dunno,na so e b oh. papa Akpos: so hw was Ʊr result? Akpos : haba daddy, if dem fail, wetin u expect, I be wizard?? |
Post A Comment
No comments :